Wednesday 30 September 2015

EXCLUSIVE-MUSIC-SEEMO-DA-BLACK-CZAR-INDUSTREETZ-POLICE"


DOWNLOAD MP3 HERE

SEEMO DA BLACK CZAR fresh from the Studio with a New Industry Classic "INDUSTREETZ POLICE"
With lines like "U fit be Nollywood  like Genevieve and Ramsey Noah.
U fit play the Role of Jim Iyke
U fit to psyche
 Try Sing 2 save ur life like Tonto Dike
OMosexxy na After Four wey still dey Sexxy
How u go get the Talent of Mercy Johnson and still end up 4 Prison
Lord -have- Mercy
Industry na teacher
 hunger go make u learn ur Lesson
Why u go see Don Jazzy 4 East go Follow Kanye 4 west
E be like person wey see land of Milk and Honey come choose maiduguri
Una know d rest of the Story
God dey always win over Devil ask Korede Bello"

Twitter -@seemodablack
Facebook- Seemo Makut
Whatsapp -2348051135906

Be da 1st to listen 2 da studio leak....

TO PROMOTE YOUR SONGS ON JTOWNSNO.1BLOG CALL 08134073004

No comments:

Post a Comment